'Controversy nearly put me for depression' - Carter Efe

Wetin we call dis Video, Exclusive Interview wit Nigerian streamer Carter Efe
'Controversy nearly put me for depression' - Carter Efe
    • Author, Adesola Ikulajolu
    • Role, BBC News Pidgin
    • Reporting from, Lagos
  • Published

Popular streamer, Carter Efe say di controversy wey e find imsef nearly lead am to depression.

For dis exclusive interview wit BBC News Pidgin, Carter Efe also tok why im eta boxing fight wit Nigerian entertainer Portable.

Carterefe also reveal who im go fight next and im relationship wit Wizkid for di music industry.