You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Major challenges wey dey prevent Nigerians youths from running for office
Some young pipo get aspirations and visions to bring change to dia communities, but dem dey see serious challenges wey dey stop dem from playing roles for politics.
Nigeria major political parties timetables for primaries ahead of 2027 general elections
APC and ADC don drop timetables for planned primaries ahead of di 2027 general elections.
How former minister of power Saleh Mamman go serve im 75 years jail term in absentia
Justice Omotosho sentence am to 75 years in prison but as im not show face for court and police no arrest am, how im wan to serve im jail term?
Analysis: 'Bandits' fit be more serious security threat to Nigeria pass jihadists?
Dem be ova 100 criminal groups wey dey do plenti attacks and kidnaps for ransom.
South Africa President Ramaphosa to face parliament afta e no gree resign
Di ruling of di constitution court say Ramaphosa suppose face impeachment process, no folo for di questions today, but some opposition members fit bring am up.
Wat next for opposition parties as NDC announce timetable for sale of forms
According to Inec timetable, opportunity no longer dey for politicians to defect from one party to anoda.
Wetin we know about Trump visit to China
Beijing arguably na di most powerful competitor di US bin confront for im history, one analyst tok.
Who be di Ghana lawmaker wey dem detain for Amsterdam airport afta US bench warrant
Ghana lawmaker chop arrest wey dem detain am for Schipol airport for Amsterdam. Di 40-year-old previously deny any links to crime.
Nigeria get third highest number of students wey don japa – Report
China get di most amount of students of 37% while India na di second most wit 29% of sudents.
Special Tori
Nigerian pastor chop life imprisonment for sexual assault of three minors, forced abortions
Prophet Olayinka also chop sentence of 14 years imprisonment for illegal abortions of several pregnancies of im victims, Channels report.
Court sentence Nigeria former minister of power Saleh Mamman go 75 years imprisonment
Saleh Mamman na di minister of power wey bin serve under late former President Muhammadu Buhari.
Jamb set cut-off mark, release new policy for candidates wey wan do courses on education and agriculture
Jamb on Monday say candidates wey go apply for higher institution admission into education programs no go need UTME.
Wetin be Homeland Security wey Tinubu create for Nigeria security architecture
As Homeland Security special adviser, major-general Adeyinka Famadewa go get di responsibility to look into internal security and intelligence for Nigeria.
South Africa declare state of disaster afta days of serious bad weather
Authorities neva give update on di extent of di damages wey di bad weather don cause.
Wetin e mean for your DMs afta IG turn off dia privacy tech?
E2EE na di most secure form of online messaging wey dey allow only di sender and receiver to see messages.
Why South Africa President Cyril Ramaphosa dey face calls to resign
South African opposition leader Julius Malema don call on President Cyril Ramaphosa to resign.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.