'Wetin my eye see for Plateau killings'

Published

Some victims of di Plateau killings for Nigeria tok how dem take survive di attack wey kill pass eighty pipo.